
Former Manchester City player Benjamin Mendy don yan again for social media as him video burst everywhere. For di clip wey dey go viral, di soccer star dey show him skills as him dey give di obroni babe hot-hot. Report say di video na di model wey drop am for her WhatsApp status to show say she don chop footballer.Dis new tape wey Mendy drop don make plenty pipo dey worry and dey ask wetin happen wey dem go release video now when di footballer dey try fit his life after di rape wahala wey make dem ban am from ball. Some pipo sef believe say di new video na setup and na just plan to spoil di footballer image.