
Girls fit forgive guys pass how guys dey forgive girls when dem cheat. God wan make we dey forgive all the time, e good. But when guys forgive, dem no go just continue relationship with the girl wey cheat, even if dem try, dem no go fit put am for marriage. Here be why guys no go fit take back a girl wey cheat.
(1) Guy don work hard to get the girl, then another guy fit just carry am waka without stress. E dey pain.
(2) The memory of how dem dey do am and the moaning during the cheat go scatter the guy mind. E dey pain.
(3) The fact say another guy go dey brag say he don sleep with the guy babe dey pain too.
(4) The fear say the same wahala go happen again… E dey pain.
(5) The fear say the girl wey cheat fit get feelings for the guy wey she cheat with… E dey pain.
(6) No need for wahala worries…